Advertisement
Advertisement

Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends

This we Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends na Pidgin Caption Proverbs for Facebook and Hustle Quotes in Pidgin language.

Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share

Na so I say make I googled pidgin language and wetin my eye see, my keyboard go talk am. Small search wey I do for pidgin language, na so I begin to see: pidgin language example, example of pidgin language, Hawaiian pidgin language, what is pidgin language, pidgin language Hawaii, pidgin language definition, define pidgin language etc. 

Today no be for long grammatical, na Naija pidgin proverbs be my concern now. If you say you no like pidgin, you never know what's up. Warri no dey carry last. And for this matter, we get plenty of talks to do for these wise sayings of our elders in Nigeria's pidgin language.

For sure, this we Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends na Pidgin Caption Proverbs for Facebook and Hustle Quotes in Pidgin wey go make you laugh scatter.

Honestly, these Nigerian proverbs na wetin go make your day. You go laugh wella. If your day dey stressful today, make you believe me, say this we Naija pidgin proverbs go make your day. You go laugh all through and this laughing, go work wonders for your body. 

Nigeria Pidgin Proverbs for Your Friends

This write-up sweet you, this write-up sweet, no mean say you no go like our Poetic Messages Fan Page and share this we post to make your friends come follow laugh join. Pidgin Love Poem

[1]. Jollof rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow. 

[2]. Make I chop this guy money, make I chop this guy money. Na so ashawo take start oh.

[3]. You no need spoon and cutlery to chop slap.

[4]. The patient dog. Na hungry go kill am.

[5]. Na I go do am later na e make fowl no fly like other birds.

[6]. No food for lazy man no be for pesin wey em Mama get restaurants.

[7]. Had it been, there is an atom of truth in tortoise, e for don kiss person.

[8]. Na economy recession make teacher use ruler measure yam.

[9]. Pikin wen wan chop party rice, e no dey fear dance.

[10]. Say cat sabi swim no make am catfish.

Hustle Quotes in Pidgin

If you no hustle, na how you go take chop. Man wey hustle belly no go stay hungry. Enjoy this collection of Naija hustle quotes. Pikin wey wan chop with elders suppose to watch him hand clean. Deep Emotional Poem

[11]. E go beta, e go beta, na e make camel still dey cari load.

[12]. I no be your mate. Na e make slippers get size.

[13]. This boy fine, this boy fine na so she open leg for 37 boys.

[14]. Fish wen scatter for soup still dey inside the soup.

[15]. Na person wey never see problem dey use English dey pray.

[16]. Book wey no gree enter head go enta exam hall.

[17]. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set oh.

[18]. Who naked no dey chuck hand for pocket.

[19]. Wetin concerned dog with family planning.

[20]. Na determination dey make Okada overtake trailer for road.

Pidgin Caption Proverbs for Facebook

If you want to make your friends laugh on your Facebook fan page, try posting this Naija pidgin language proverb. Inspirational Poem Of Encouragement

[21]. This one good, this one good na em mad man take dey gather plenty load.

[22]. Pikin wey go strong go strong. No be say until dem name am Samson.

[23]. Na overconfidence make February no complete.

[24]. Do you know who I am? Do you know who I am? Na so hold up take dey start.

[25]. Head wey no wan think go carry load.

[26]. Hand wey stay long for pocket, know say nothing de that pocket.

[27]. Forget trust. If trust dey, water nor for boil fish.

[28]. No matter how lizard do press-up reach, e no fit get muscle pass crocodile. 

[29]. E de clear pimple, e de clear pimple na so bleaching de start.

[30]. Feel at home, feel at home na eim dae make visitor spoil remote.

Nigerian Pidgin Proverbs and Sayings

These na the wise sayings of Nigerian elders in pidgin English. Make you take time to enjoy these collections of Nigerian proverbs wey go make you happy like tomorrow no day. Best Motivational Messages

[31]. I know too much, I know too much na e make SAN no fit to recite the national anthem.

[32]. This write up good, this write up good, na e make me the writer no come know how to count 1,2,3 again.

[33]. The tin wey make egg strong for port nai make yam also soft for port.

[34]. Pikin way say e Mama no sleep, he self no go sleep.

[35]. Sun too hot e nor mean say fowl go lane boiled egg.

[36]. Monkey smart monkey smart, nah because tree near tree.

[37]. Escort me, escort me na so slave trade take start.

[38]. It's a small world! No mean say you fit trek from Naija go London.

[39]. Christianity is free, but you must buy Bible.

[40]. Person nor dey use shame chop winch o.

Wise Sayings of Nigerian Elders in Pidgin Language

These Nigerian proverbs and sayings in the pidgin language are a delight for you to share with friends and loved ones. You no get anything to lose if you no share but I for say make you share because there is joy in sharing. Relationship Palava! Would You Trust Your Spouse Overcome Money Issues

[41]. Who dey hold landlord rentage no dey fry stew way curry dey.

[42]. Cockroach wey say him sabi acrobatic dance where cocks are doing general meeting don waka kurukere waka.

[43]. Say Lion dey sick, no mean say him wit cat na mate.

[44]. I am covered by the blood of Jesus e no mean say make you no lock door sleep oooh. 

[45]. Pastor wey dey pray for mad person no dey close eye.

[46]. I need pikin, I need pikin, na e make woman no wear pant sleep.

[47]. Na run wey nor serious, na him woman de hold breast.

[48]. Na cooperation dey make rice full pot.

[49]. This burial rich, this burial rich, na e make to die hungry elders.

[50]. Soup wey sweet na beta money kill am o.

Nigerian Proverbs and Wise Sayings

Take am as you see am. Man wey want progress, supposed to humble himself where e matter. Life is a choice and you need to make the right choice to make life worth living. Enjoy this our Nigerian proverbs and wise sayings wey go make you wise like Solomon. Men Combo To Save Your Marriage

[51]. If a carpenter know the day that he will die he will first prepared his coffin.

[52]. No matter d weight of the elephant him no fit cause earthquake. 

[53]. One breast wey dey hand beta pass two wey dey inside breezy, (bra). 

[54]. My Mama say, my Mama say na im make some people no know their papa village. 

[55]. August meeting, August meeting na im make some Ibo women dey sleep with rich men. 

[56]. I no go gree I no go gree, na im make some people dey die before their time. 

[57]. Pikin wey stubborn na body dey tell am scores. 

[58]. Women wey get good mind dey become food for all im husband people.

[59]. Na only Nigeria, Sharia lawyer dey become NJC.

[60]. Na so professors must also make mistakes one day we nor know everything finish, we all are learners.

My Nigerian Proverbs in Pidgin English

Important Facts You Should Know About  Healthy Mindset. This one na for us. If you no sabi speak pidgin, that one na your fault be that. Anyway make we enjoy this funny my Nigerian proverbs wey we serve for pidgin. Warri! 

[61]. Poor man no dey siddon for front bench for village meeting.

[62]. Wetin concerned bicycle with the filling station.

[63]. Nah wen visitor chop finish for your house im de remember to say rain don fall finish.

[64]. Them no de slim fit borrowed clothes.

[65]. Becos lizard de nod im head no mean say everitin de ok.

[66]. Woman wey need pikin no dey wear pant sleep.

[67]. Na for old age ashawo dey know value of pikin. 

[68]. Na run wey no serious make woman hold breast. 

[69]. Rabbit inside its hole cannot be kill without removing the obstacles on its mouth. 

[70]. Even in Army and Police checkpoint, its go slow not easy or freely move forward.

Nigerian Pidgin Proverbs Wey Dey Relevance Today

Come rain, come sunshine try make your life dey relevance. When people begin to trust you, know say you don dey make headway for life. Anyhow, enjoy this collection of Naija pidgin proverbs wey we get for you.  Powerful Tips To Help You Create Positive Mental Attitude.

[71]. This one na our own this one na our own na pinkin take dey learn thief. 

[72]. Person wey owe landlord money no dey use curry dey fry stew.

[73]. E go soon land e go soon land na em butterfly carry children enter bush.

[74]. I go chop him money I go chop him money na so ashawo take start o.

[75]. Feel at home, feel at home, na rim dad make visitor spoil remote.

[76]. I am very rich, doesn’t mean you can numbers your days on earth.

[77]. We move from change to the next level doesn’t mean say the country favoured everybody.

[78]. I am very talented does not guarantee you a brighter future.

[79]. If a problem com you go forget English and use your language.

[80]. I no be your mate na him make slippers get size.

Most Inspiring Nigerian Pidgin Proverbs 

No look too far to inspire your friends and loved ones. These Nigerian proverbs in pidgin language no go only inspire but go make you laugh away your stress. Sayings of the Wise Ibibio Proverbs in the Ibibio Language

[81]. This one no correct that one no correct na so argument take dey start oooo.

[82]. Over stingy na when lady dey use one hand dey sweep, con use the other hand hold her breast.

[83]. Woman wey too select husband her friend pikin go tell am say him wan see am for back yard.

[84]. A man that decides to swallow an udara seed should first check the size of his anus.

[85]. Stand up for elders to seat, stand up for elders to seat na im make only elders dey rule us for Nigeria oooo.

[86]. Waiting concern bicycle with fuel station.

[87]. Pikin wen say him Mama no go sleep himself no sleep.

[88]. Na pikin wen lazy go complain say de collect my destiny give my younger brother. 

[89]. Condom oil dey pain me belle na so HIV take come. 

[90]. Na sufferness dey make people talk say okada fast pass motor.

Wise Nigerian Pidgin Proverbs

Wise man wey want sabi something suppose to stay where those wey get wisdom dey. Get around to meet people who will inspire you be their real lifestyle and not those with negative attitudes to life. Oya now, enjoy this Naija pidgin proverbs wey still dey fresh. Akwa Ibom Proverbs in the Ibibio Language

[91]. Oga shift, oga shift nah him dey make armpit touch breast.

[92]. Nothing concerns Vulture with barbing salon, bcos God don barb him head after Him crate am.

[93]. When market scatter you know need to tell deaf person to run for him life.

[94]. Make I see am finish, make I see am finish, na him make bullet hit monkey for head.

[95]. Use your head use your head no mean say you go use head torn spanner.

[96]. A child can only play with the mother's breast but not the Father's blokus.

[97]. Person way dey cry dey see road.

[98]. Person wey laugh fall dawn know wetin him dey do o, laugh no dey high like drink.

[99]. No matter how dark the room may be, the thing at the center leg of a man knows where it will enter.

[100]. Them say Pinkin nor know book, he say he get hand writing.

COMMENTS

BLOGGER: 1

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About,4,Advertisement,15,Affiliates,9,Automobile,6,Blog,154,Bookshop,12,Bulletin,13,Contact,4,Dairy,8,Disclaimer,1,Domain,5,Electronics,9,Faforlife,5,Finance,46,Forever,2,Inspiration,42,Insurance,14,Logo,8,Medical,12,Messages,18,Motivation,12,Pidgin,6,Poems,3,Poetry,39,Prayer,19,Privacy,4,Proverb,17,Quotes,5,Relationship,30,Scholarship,20,Shopping,10,Sitemap,1,Software,5,Straightway,30,Thoughtfulness,4,Tourism,25,Videos,35,
ltr
item
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!: Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends
Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends
This we Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends na Pidgin Caption Proverbs for Facebook and Hustle Quotes in Pidgin language.
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjskU6AR2GqXIfIgvNQr9EwDocQ03tARjepZW4U9GpPDB8R47zI0jVvP41ddD81KUN5QuEUWBtWRuEIeGdixoH81i4kpDwZIEPtEt5CKE9aPAw8ROAGOFQFysBsJ2umktcHO2J9Ed2vZBE8/w640-h426/warri-proverbs-2.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjskU6AR2GqXIfIgvNQr9EwDocQ03tARjepZW4U9GpPDB8R47zI0jVvP41ddD81KUN5QuEUWBtWRuEIeGdixoH81i4kpDwZIEPtEt5CKE9aPAw8ROAGOFQFysBsJ2umktcHO2J9Ed2vZBE8/s72-w640-c-h426/warri-proverbs-2.jpg
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!
https://www.nsikakandrew.com/2021/03/nigerian-pidgin-proverbs-for-you-to.html
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/2021/03/nigerian-pidgin-proverbs-for-you-to.html
true
6735574273814631375
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content