Advertisement
Advertisement

Funny Nigeria Proverbs in Pidgin English Language Wey Go Make You Laugh

This Nigeria proverbs in pidgin english are words of Nigeria elders wise sayings and funny Nigerian pidgin proverbs.

 Nigeria Proverbs in Pidgin English

For this we Nigeria Pidgin proverbs matter, I want use my remaining 1% battery to express my humble opinion about how this Naija proverbs go give you joy for your belle. You go just dey laugh out your tiredness morning, afternoon or even for evening with this nice parable of our Nigerian elders.

This na one of the most hilarious yet home truths you will ever come across. Them say truth dey bitter but make you say am as you see am, na that one go save you many wahala.

Walahi, if you dey get dis proverbs everyday, promise us say you go de load your data every day. If you love Naija pidgin, make you enjoy this better proverb for we pidgin English language.

Nigerian Pidgin Proverbs for Friends

See am here. We get am for you and your friends. Na here we still dey for the matter of Naija proverbs. This ogbonge proverbs wey we get for you, abeg take this one dey cool your temper. If you no laugh for this matter, OYO for you. Words of Encouragement and Strength

[1]. If snake no do like snake children, person fit use am to tie rope.

[2]. A bald man will always have beard as a compensation.

[3]. I never see where they roast corn for filling station.

[4]. Nobody tells the dead person that market is over.

[5]. A woman who sells rotten fish can recognized a blind fly.

[6]. A man can't go on top a palm tree, without looking for something.

[7]. Person wey marry beautiful wife get the same problem with person wet plant corn for the road side.

[8]. Craziness dey easy to form na trekking be wahala.

[9]. No matter how long the lizard stay at the back of the river, it can never turn to crocodile.

[10]. Person wen dey sneeze no dey close mouth.

Proverbs in the Nigerian Pidgin Language

Make you take this word of advice seriously o. Abeg no inherits another person enemy as your own because of loyalty. Birthday Greetings for Brother

[11]. Pikin wen dey him Mama back no know say journey still far.

[12]. If e easy make fowl pee make we see.

[13]. That tortoise slow, no mean say him no go reach him destination.

[14]. Dey no dey fry corn for fuel station.

[15]. Them no dey call small boy wey get big belly big man.

[16]. No be say cow bad body them go sell ham for goat price.

[17]. Small rain whatsapp status go change saying weather for two.

[18]. Nah people wey no sabi the price of SMA gold dey call all milk cowbell.

[19]. A chicken eat corn, swallows pebble, yet she denied of having no teeth, let her go and ask the cow dat has teeth yet eat grass.

[20]. A big head with an empty brain is a heavy load to the neck.

Funny Nigerian Pidgin Proverbs 

If this one no make you laugh, I no see wetin go make you laugh again. Join me make we enjoy this Nigerian pidgin proverbs wey dey too funny. Birthday Wishes for the Man of God

[21]. Person wey dey always complains to the landlord, your house dey leak, the tap no dey rush and rain dey enter the house is giving himself quit notice.

[22]. If you think you are too small to make a difference then you have never slept in the same room with mosqu kito.

[23]. Don't cut off a bridge while going, because on your way coming back you may still need to cross the same bridge.

[24]. What you will do for a child is what you will do for a child, but, a mother cannot open what she have in between her legs for her child to see.

[25]. A man who uses his head to break a coconut will not partake in the drinking of it.

[26]. Salt is sweet yet it doesn't finish in the market.

[27]. The gentleness of a rabbit doesn't spare it from being killed by the hunter where other animals run.

[28]. Though lizard's tail is cut off it can never be equal with tode.

[29]. Okra no dey tall pass the owner. 

[30]. A girl can tie her Mama wrapper but a boy can never wear him Papa trouser.

Words of Wisdom in Pidgin

Who no know go know. Make you enjoy these words of wisdom in the Nigerian Pidgin language. This one na better Naija proverbs wey go dey make you to laugh wella. My Love for You Will Never Die

[31]. The only people Yahoo's boys dey fear most na people when dey wear black and black.

[32]. When a small child washes hands very clean, he or she will be invited to eat with the elderly people.

[33]. Look road before you cross, remember say blind person nor dey look back.

[34]. Driver way no say calabar far no go match break for ore.

[35]. When a blind man is warning that he will break somebody's head watch his hand he has stone already.

[36]. A bird with a big feather fly nowhere?

[37]. No matter how deep darkness is you will never put spoon in your nose.

[38]. Pikin wey no wan survive sey mek dem cari mota pencil do spear.

[39]. Cold dey no be for akara woman.

[40]. No be to know how to price book for market nah him be say you know how to read.

Hilarious Nigerian Pidgin Proverbs


[41]. Wetin conscience aeroplane with traffic.

[42]. No matter how goat frown face reach for market, pesin wey go buy am go buy am.

[43]. Opolo eye no be open eye.

[44]. No be who first call police dey win case.

[45]. Wetin concern bicycle with filling station.

[46]. Who nor go, nor know.

[47]. Na busy body dey make person laminate ATM card.

[48]. Las Las crocodile na lizard wey join army.

[49]. No be who first carry belle dey born boy.

[50]. Cut for me, cut for me till you chop winch.

Funny Nigerian Proverbs to make You Laugh


[51]. Coconut no sey de journey nor go easy nai make am carry water follow body.

[52]. No matter how long you pack your car for Airport e nor fit turn to plane.

[53]. You dey find rope, you dey find rope, no mean say you go use snake tire firewood.

[54]. Who be this, who be this guy, na so person dey take become celebrity.

[55]. Na determination dey make okada overtake trailer for road. 

[56]. When iroko tree too tey for forest juju go pack enter inside.

[57]. The roots of education is bitter but the fruits are sweet.

[58]. You can't use gun to kill mosqiutor.

[59]. Lean on me no mean say kill me.

[60]. If life eazy teeth for bit water.

Best Nigerian Proverbs in Pidgin

You made my day, you made my day, na em make dem forget all their worries. Indeed these proverbs for pidgin go make you forget your worries

[61]. I no go dey like this go bed na bcos water dey house.

[62]. Na good morning dey bring how are you.

[63]. Pikin wey dey in Mama back no know say wake dey hard ooo.

[64]. Tight leg na him dey course tight hand.

[65]. Bring, bring dey better for inlaw hand o.

[66]. Na for street we dey blow who know you for parlour.

[67]. My brother have money oo make them no use your teeth do opener for family meeting.

[68]. Brain gather for your head no mean say make you no read during exam.

[69]. Ant de pack food, ant de wise, na when food don fall, dem de see pack.

[70]. Net way dem tro for river make he catch fish nor day fail.

Amazing Nigerian Pidgin Proverbs 


[71]. Native doctor travel go London no mean say the gods go de speak English.

[72]. No matter how lion go far reach him no go fit forget the family.

[73]. Bachelor wey say market no full. Where him wife?.

[74]. Pikin wen wan chop party rice, e no dey fear dance!

[75]. E de laugh o, E de laugh o, na so madness de take start.

[76]. Flies wey no hear word na him dey follow dead body rotten inside grave.

[77]. Food sweet food sweet na person take dey chop overfeeding come mess small shit follow am.

[78]. Wetin old man sit down dey see, if small pikin climb the tallest tree for the world he nor go fit see am.

[79]. Na dog wen never enter calabar man hand dey get mind.

[80]. Even politicians and the president dey shout NEPA when light come.

Better Naija Pidgin Proverbs

Nor be head wen e big na e know book pass ooo. To sabi book no be for head size. You don't judge a book by it cover. Them say big things dey come in small sizes. If you know you know. Love and Inspirational Messages

[81]. Feel at home. Na e make visitor spoil remote.

[82]. At all at all na winch market.

[83]. Pepper nor pepper nor mean say you go call am Mellon.

[84]. Na over determination make Okada overtake trailer for road.

[85]. Person way say my water no go boiled him own no go hot.

[86]. Na pepper body nor make oil reach inside akara.

[87]. Wetin concern agbero with overload?

[88]. Old man wey call small pikin him wife say make the small pikin insult am.

[89]. Book wey no gree enter head, go enter exam hall.

[90]. This boy fine, this boy fine na e make many boys sleep with one girl ooh.

Sweet Naija Pidgin Proverbs

Baby, I can't take a swallow, my brother na dem be that. If you see formings, abeg know how you take control am. Person wey go like you go still like you no matter what. Happy Birthday for the Leader and Mentor

[91]. What a man can do, a woman can do beta no mean say woman go fit stand per cent.

[92]. Overconfidence no make February complete.

[93]. No be as bitter kolar dey sound for ear e dey sweet for mouth.

[94]. Na run wey no dey serious woman dey hold breast.

[95]. Cow wey no get tail, no God dey hellep am drive flies comot.

[96]. Light please light please, if God no say let there be light na how the world for fit come bright.

[97]. Na only time the speak for himself.

[98]. Na wen fence fall, na there we goat dey pass go chop grass.

[99]. No one tells a blind man, its raining.

[100]. I swear, this one beta, this one beta na im make mad man dey gather load. 

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About,4,Advertisement,15,Affiliates,9,Automobile,6,Blog,155,Bookshop,12,Bulletin,13,Contact,4,Dairy,8,Disclaimer,1,Domain,5,Electronics,9,Faforlife,5,Finance,46,Forever,2,Inspiration,42,Insurance,15,Logo,8,Medical,12,Messages,18,Motivation,12,Pidgin,6,Poems,3,Poetry,39,Prayer,19,Privacy,4,Proverb,17,Quotes,5,Relationship,30,Scholarship,27,Shopping,10,Sitemap,1,Software,5,Straightway,30,Thoughtfulness,4,Tourism,27,Videos,35,
ltr
item
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!: Funny Nigeria Proverbs in Pidgin English Language Wey Go Make You Laugh
Funny Nigeria Proverbs in Pidgin English Language Wey Go Make You Laugh
This Nigeria proverbs in pidgin english are words of Nigeria elders wise sayings and funny Nigerian pidgin proverbs.
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEgKcjhw8aaTkeS94AbNSBWKz3Ox62fNiP7Ky4kxm0yAO6221YeCcEv7AkFVtZ2Ojzk99FxGvMF-YAZ75u-xPnrw7z1CDNOli7oR0Aipo-vJ-fzMhu86ijMnFjeKJDVedSYefMT_alVAcx1j/w640-h426/warri-proverbs-7.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEgKcjhw8aaTkeS94AbNSBWKz3Ox62fNiP7Ky4kxm0yAO6221YeCcEv7AkFVtZ2Ojzk99FxGvMF-YAZ75u-xPnrw7z1CDNOli7oR0Aipo-vJ-fzMhu86ijMnFjeKJDVedSYefMT_alVAcx1j/s72-w640-c-h426/warri-proverbs-7.jpg
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!
https://www.nsikakandrew.com/2021/04/nigeria-proverbs-in-pidgin-english.html
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/2021/04/nigeria-proverbs-in-pidgin-english.html
true
6735574273814631375
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content