Nigerian Words, Slang and Phrases Wey Go Help You Overcome Wahala for Area

These Nigerian words, slang and phrases wey go help you overcome wahala for Las Gidi are some collections of street hustle slang for Lagos.

Best Nigerian words and phrases

If you no be street, abeg, no come claim street. But if in case street enter you, you sincerely need to flow in the language of the street to get some street credibility and overcome the wahala wey street fit bring. No need to begin beat around the bush, na joy wey this post from Yuyu on his Facebook timeline just dey give me and come make me remember my growing up days for AJ. Sincerely, it is better to understand the hustling language of the hood before street humbles you because the street is not friendly at all. Abeg make I yarn una sometin! Las Gidi, e get as e be o! Dem plenty wahala for this town, but no worry, I go help you waka wella. One tin wey go help you scatter ground na to sabi some Nigerian words, slang and phrases wey go ginger you.

Make I give you small tori sha. You sabi say "No wahala" na one popular Nigerian slang wey people dey use wen dem no won make problem. Another one na "Chop knuckle" wey mean make we give each other high five. If you wan buy sometin for market, make you sabi say "How much?" na the first tin wey you suppose talk. If dem talk too much, you fit say "E too cost" or "Abeg, bring am down small". As you dey waka for Las Gidi, make you sabi say "Excuse me" or "Abeg" if you won ask person sometin. And if you see say pesin dey oppress another person, you fit talk "E no go better for you".

Las Las, if you sabi these words, slang and phrases, you go fit ginger for this town. No forget to always talk "thank you" and "sorry" wen e dey necessary. Una fit enjoy una stay for Las Gidi!

Nigerian Words, Slang and Phrases Wey Go Help You Overcome Wahala for Las Gidi

These Nigerian words, slang and phrases wey go help you overcome wahala for Las Gidi are some collections of street hustle slang wey you suppose to know to gain area for Lagos. If area boy approach you for Gidi, no go dey do like otey. Most times, before they attack you in broad day light, they read your body language, especially if you are well dressed and look like botti. Nigerian Pidgin Proverbs for You to Share with Friends

Rule Number 1: When approached, Don't ever speak pure English. If you understand Yoruba, then speak Yoruba first, and if not, use pidgin.

Rule number 2: Be confident, smile and keep calm as if you have a Godfather or backup.

Rule Number 3: When passing an area filled with bad boys, walk fast as if you are in a hurry, and where you are going to is already close by. Lock your eyes on one building even if that's not where you are going to, and stop looking around. Do not look at anyone's face, unless somehow, you are already in a conversation. And when that happens, make sure you aren't visibly frightened.

Rule Number 4: Use GENERAL street slang. I repeat, GENERAL. E get why. If you still don't know why I'm emphasizing on GENERAL, comment below.

No just dey social media for nothing. Learn street slang. It's part of the surviving. You gonna need them someday.

Below are examples;

[1]. Abete: Area.

[2]. Kaba: Home.

[3]. Federal: Boyz (Area Boyz).

[4]. Figo: 500 Naira. Waso: 50 Naira. 

[5]. 1 bay: 1K.

[6]. 20 Fibre: 200 Naira. 10 Fibre is 100 Naira and so on.

[7]. Ma fo: Don't fret. Or I'm with you. As in "I dey with you".

[8]. Omo Iya mi: (Used for endearment). E.g. After telling an area boy you will get him something when coming back, you say "Ma fo, omo iya mi", when you notice he has a doubtful look on his face.

[9]. Raba: money.

[10]. Tuale: Used for people who seem older or more OG than you.

[11]. OG: Loosely translates to Old Gee.. Or Old Guy.

[12]. Mi o gara: Used either mean "I don't have money for now", or "I'm humble".. One of the two, depending on the context.

[13]. Koni baje: e no go spoil. E.g Ko ni baje fun e omo iya mi.

[14]. Baba, Baba agbalagba, Agba, agbalagbi, agbalamo: Any of these can be used for older guys in the area.

[15]. Je'n bo cardi fun e: Let me give you some money.

[16]. Ma b'oju mi je: Don't make me feel bad.

[17]. Maa b'oju iya e je: I'll make (your mama) feel sorry for yourself now.

18: Je kin gbenu si: Used to beg for something. E.g food, money.

[19]. Kosi werey: No yawa, no qualms.

[20]. Ma Kana: can also be used to say "Don't Worry". 

[21]. Ma sare jeju e: I'll quickly deal with you now, now. 

[22]. Tarmac:  base or meeting point where boys converge. 

[23]. Igboro aiye: Public.

[24]. White: 50 Naira.

[25]. Shandi : 20 bucks.

[26]. Ama: Home.

[27]. Bob: Run.

[28]. Kala: Money.

[29]. Fibre Kala: 5 bucks.

[30]. Wahala: Problem or trouble. E get as e be, Las Gidi get plenty wahala.

[31]. No wahala: No problem. E good make you sabi this one, so wen pesin talk "no wahala" you go know say everytin dey alright.

[32]. Jare: An exclamation of emphasis or agreement. E dey make sense jare!

[33]. Oga: A term of respect for someone in authority or a boss. Oga madam, abeg I need your help.

[34]. Ehen: An exclamation of understanding or agreement. Ehen, I don sabi wetin you dey talk.

[35]. Abeg: Please. Abeg, help me ask for road.

[36]. Shakara: To show off or act in a superior manner. No dey do shakara for me.

[37]. Sef: Used for emphasis or to indicate that the speaker also feels the same way. I tire sef!

[38]. Sisi: A term of endearment for a young woman. Sisi, you look beautiful today.

[39]. Yawa: Trouble or problem. If you no do am well, yawa go gas.

[40]. Padi: Friend. Na my padi be that.

[41]. Tush: Fashionable or stylish. Your outfit tush well well.

[42]. K-leg: A physical deformity where the legs appear curved or misshapen. That chair get K-leg.

[43]. How you dey?: This na common way wey Nigerians take greet each other. E mean "How are you doing?".

[44]. I no fit shout: This one mean "I cannot shout" but e fit also mean say pesin no fit stress you. For example, if pesin dey try to argue with you and you no won dey drag matter, you fit talk say "I no fit shout".

[45]. Na only you waka come?: This one na pidgin way of saying "Are you the only one who came?". E fit mean say pesin don dey feel too important or dey do over sabi.

[46]. Chop knuckle: This one na way wey Nigerians take give each other high five.

[47]. Oya na: This one na way wey Nigerians take urge pesin make e do sometin quick. E fit mean "Come on" or "Hurry up".

[48]. E don happen: This one mean "It has happened". You fit use am to tell pesin say e don too late to make changes.

[49]. Abeg, bring am down small: This na polite way to ask pesin make e reduce the price of something wey you won buy for market.

[50]. Na you sabi: This one mean "It's up to you" or "It's your business". You fit use am to show say you no won get involved for wetin no concern you.

That's all I can remember for now. You can add yours 🙌

COMMENTS

Advertisement
Advertisement
Advertisement
Advertisement
Name

About,4,Advertisement,16,Affiliates,9,Automobiles,9,Blog,170,Bookshop,12,Bulletin,13,Contact,4,Cryptocurrency,4,Dairy,8,Disclaimer,1,Domain,5,Electronics,10,Faforlife,5,Finance,53,Forever,3,Ibom,8,Inspiration,42,Insurance,17,Jobs,17,Logo,8,Medical,22,Messages,18,Motivation,12,Niche,16,Pidgin,6,Podcast,1,Poems,3,Poetry,39,Prayer,20,Privacy,4,Proverb,17,Quotes,5,Relationship,32,Scholarships,29,Shopping,10,Sitemap,1,Software,5,Straightway,30,Thoughtfulness,4,Tourism,26,Videos,35,
ltr
item
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!: Nigerian Words, Slang and Phrases Wey Go Help You Overcome Wahala for Area
Nigerian Words, Slang and Phrases Wey Go Help You Overcome Wahala for Area
These Nigerian words, slang and phrases wey go help you overcome wahala for Las Gidi are some collections of street hustle slang for Lagos.
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEiX_uyo6Pg5jzsoNfiJEzVm8SgcLbazCaRp3np4kMKigpSErRPYtPujwR2oIOPEDzmXlevT1zZJWUFnJAhQRwgTZUBw9oRZnf5PnbNa44NEmRoYJT0UDt_RBM81b5-R1GOLYsFcM-6Ce17KeSHCHkUFv1EFJesHFYadvkW-FhLMrqYawvUu5rEFDBfK3A/w640-h426/nigeria-pidgin.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEiX_uyo6Pg5jzsoNfiJEzVm8SgcLbazCaRp3np4kMKigpSErRPYtPujwR2oIOPEDzmXlevT1zZJWUFnJAhQRwgTZUBw9oRZnf5PnbNa44NEmRoYJT0UDt_RBM81b5-R1GOLYsFcM-6Ce17KeSHCHkUFv1EFJesHFYadvkW-FhLMrqYawvUu5rEFDBfK3A/s72-w640-c-h426/nigeria-pidgin.jpg
Nsikak Andrew – In Patches of Thoughts, Words are Formed!
https://www.nsikakandrew.com/2023/02/nigerian-words-and-phrases.html
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/
https://www.nsikakandrew.com/2023/02/nigerian-words-and-phrases.html
true
6735574273814631375
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content